“LOL! I can tolerate anyone calling me ashawo but certainly not Burna. Burna wey be dey lick my kpekus like Ice cream that year.
Abii dem dey lick ashawo kpekus?
Dem dey go raw with ashawo? Burna Boy swear for your mama name say you no lick my kpekus?
Because we were actively dating. Don’t make it look like I was some street babe u carried for the night.
I’m shocked that you call me names.” Uju Stella
Peoplesmind