1. WHO FIRST BUY CAR NA HIM BUY OLD MODEL.
2. Na who follow me pick corn go chop my cornflakes
3. Na beans you dey cook no be stone when e set e go tear everywhere like rugged jeans.
4. ANYBODY FIT BE GOLDEN BOY
5. CODE YOURSELF CAUSE SOME NIGGAS GET MONEY PASS YOUR CLIENT
6. BATTERY WEY FULL GO STILL LOW, BATTERY WEY LOW GO STILL FULL, OUR PRAYERS BE SAY MAKE CHARGER NO SPOIL!
7. When dem say make you hustle hard no be by strength o, even Dangote no fit carry one bag of cement.
8. HUSTLE GO PAY
9. No use your mama head buy benz, at least if you no get money, get sense
10. LAS LAS SCHOOL NA SCAM
11. JI MASUN, MAKE DEM NO CARRY YOUR BABE PASS YOU FOR TINTED GLASS
12. Every Hustler Get Pay Day
13. PERSON WEY DEY FIND MONEY NO DEY OFF DATA.
14. Never Doubt A Hustler One Unread Email Can Turn Him Into A Millionaire
15. Anybody Can Gbera Anytime
16 .RESPECT WHO GET, FEAR WHO NEVER COLLECT.
17. You Want to Buy Benz and You’re Using Premier Cool To Bathe, Your Client No Go Reach Walmart
18. Your Padi Dey Arrange Hennesy, You Dey Arrange Ice Bucket.
19. I Would Rather Meet Papa God Than Go Broke
20. If you know you know, Street is too tough Hustle na the way
21. On God. OG!
22. All for himself
23. God No Go Shame Us AJE
24. This Life Na Setup.
26. Pesin we no see sleep go see slip
27. I WAN LEARN WORK, I WAN LEARN WORK, 11PM BABA DON SLEEP
28. WHO EAT EBA FOR NIGHT NO MEAN SAY E NO GET RICE FOR FRIDGE
29. Noise niggas think the silent ones don’t eat.
30. Started from the bottom now mama I made it
31. U wan make mama proud buh you dey sleep for night
32. My next move go shock you…..believe 😅
33. I buy butter you go hide your bread?
34. The hustle is against poverty not to shock anyone.
35. Your indomie quick done no mean say who dey cook beans lazy….. Las las congratulations go reach everybody 😆😆😆
36. Pikin wey no get helper suppose get sense😂😂
37. na who follow me fetch water go follow me bath.
38. You wan sleep when America dey awake????
39. Person wey no show you road no suppose know your location 😂
40. If dem no involve you no involve yourself e get why.
41. I traded my SLEEP for SLIPS
42. JI MASUN Hustle o
make your pikin no go vomit eba for school.
43. As long as the dice is still rolling double 6 still sure.
44. Hustle ooh, make people no see your call and go feel like say, na disturbance.
45. Day break everywhere burst
46. Lord punish any Toto make one stop me from cashing out.
47. Who no follow me go river no go bath..
48. “If you no dey for me when I been dey hustle, no near my doormot when I make am”
49.”OG Billings!! Congratulations on your New whip!”
50. “Na just small remain make everything set. On God”
51. Hustle oo, make EFCC sef dey pursue you too.
52. I never won give am billing, I dey nurse am”
53. Hustle oh, make they no give you tfare say motor don full.
54. No go jump fence for who no fit jump gutter for you.
55. We won’t sleep till we chase the bag 😒..
.
Add yours if you have any.
Peoplesmind