(1) No give head to your customer 😂….unless you want to…. and he pays well for it.
(2)No accept transfer
Only cash
Who dem chop, no sorry oooo
(3) Money for hand, back for ground 🤣🤣
4) No sleep mek 8am reach you for him house
Dont enter his kitchen and cook,you ain’t his girlfriend,you went for job
Smell nice underneath
No go Thief 🙄🤷♂️
5) No follow sugar daddy reach house😂😀😁
6) Before you follow that man go hotel, ask am of the name of the hotel….control your trusted babe with the name of the man, phone number and hotel name……incase.
7)No Dey kiss sis, na work you go No be romantic date 🤲
8) No accept go home I will transfer it to you 🤣….nah lie, Confirm your money immediately.
9) Make sure you learn the expertise wella,no go dey tell client to take it easy,it’s paining you 😒
Na the job hazard be that,if you no get the experience,stay house!
10) No allow them squeeze your bwress, no be agege bread😌
11) No forget to dey go church every sunday
Confuse your enemies and of cos ur client sef dey go church too🤣
12) No go dey arrange bed,dey cook breakfast when you wake up o, nothing concern you and gf duties,carry your bag dey go house as dey break! Dem no use relationship swear for you 😒
13) If you dey do TDB, try not to oversleep
As soon as dem shake for bed, you sef shake for bed
It’ll prevent plenty casualties
14) My wife or my gf no fine, she no sabi fuck…..dat wan no concerned you,
Do your job and leave, you no be relationship therapist 😄
15) Be proud of your job and your body…. but still no loud am🤣 Do it on a low….
16) Shave two days before parole , so that your microcuts fit heal. If not, it fit predispose you to infection 💉 🚑
17) Na hookup you come do…..No mind am if him say ” u are not romantic” ……just be polite and play your game well.
18) Say No to skin to skin😌…..even if he insist on raw……NO GREE…..
19) Always Hold condom for bag ooooo…..These men no dey send your papa oo
20) No ever claim to be good girl…..Dem go say ” don’t worry before you get home you will receive the alert” dem go wound you
21) Economy don too tight,….no go use excess billing pursue your clients o😂….use sense
22) Try use idea call your friend in front of the customer, tell am the person that hooked you up 😂 ,in case the guy get hidden agenda
23)Always share your LIVE location with your babe if the parol no too clear you
Confirm alert before action
Always hold ur tools ( condom, lube, small cash,deodorant, small weapon, pepperspray, ATM card)
Pray even if na inside your mind before you embark
No gree make them snap or video you
No joke with your routine checkup….Make sure your ppl fit reach you on phone.
24) Dem no dey use Hookup money solve family problems…… Stand first na who stand well dey carry person for back
25) No release all your styles if you never sure how Gbidim Gbidim the alert is.
26) Nothing consign you with ‘what are we.
Just focus baby girl
27) No carry iPhone 16 Pro go 20k daybreak oh😂😂…..weight the risk…
28) Try d take Gin or Spirit… client wey d get money no d fine o….make wowo face no make u lose money…😄😄
29) No go dey love married man ,e no go leave him wife marry o u…focus
30) No carry belle o
You go cry more than the baby
31) Don’t ever mix business with pleasure 😂😂😂😂….I could be risky at long end….
32)No dey video or snap the man…..just do n go sharply
33) “I like you, I will like to keep you”… no mind am, collect your Money first… He dey lie😂🤣🤣….nah so free fucking dey start..
34)Always order for something to eat before knacking start…….you need energy babe…
35) Talk your price with confidence…..No bring love enter if not….. nah 5k you go collect with plenty baby you’re so sweet…
36) No give am zenith bank or Access bank account…..Network fit delay your money……go open Account with bank wey get strong network……like Opay or Palmpay. ….
37) Agree on how many rounds him wan do……then Bill am ……remember ” agreement is agreement. Anything after that …its up to you to decide
38) Cure any infection before you meet the next customer
39) No let them use spit give you yeast infection, always carry lubricant for bag.
40) Take style inspect the hotel room( Wardrobe, bathroom, any hidden camera) if he gets there before you
41) Dont accept any drink if its not bottled. Don’t leave your drink opened, if you want to take an excuse….go with it. If you must eat, jokingly eat with him…incase if the food is poisoned.
42) No go try *BDSM* with zaddy….many ladies are in jail becos dey wan to please him. Just do it gently and please him well.
43) No be every customer you go tell your problems to……Do the work and leave smiling. ( everybody get e own problem)
Lastly, Codedly confirm if he has paid for everything in the hotel room……as in….Lodging, drinks, food, etc……incase him try to Japa…..
Peoplesmind