He said: “Have you noticed that people wey dey run people down, dem no dey get anything. People wey no dey happy for others, dey no dey get anything, dey are always down.
“Davido said he bought private jet for $75million, that’s over N100billion. That money can buy a bank in Nigeria. Davido said he bought a private jet, yet one producer wey he career don finish for America, wey no get bicycle, said it was his father who owned it.
“Why didn’t you all ask him what his own father was using his morning and afternoon to do that he couldn’t buy a private jet for Samklef to use? Or what his family used their life to do, that he doesn’t have a bicycle in America. You are a producer in Nigeria but your career is finished here, they snuggled you to go do refugee for America. When someone dey share him happiness, you’re saying no be him get am.
“No wonder you are on the floor, you better be happy for people that are going up, so your own joy can come.”
Peoplesmind