Controversial singer Portable has said that Wizkid should forgive the ‘trenches’ if they have offended him in some way.
He asked for forgiveness from Wizkid on Monday in an interview with ‘The honest brunch podcast’ on YouTube saying that it has been a while Wizkid helped the trenches.
He said: “Na one person I want make una help us beg, e don tey wey dem help trenches. Baba don forget trenches, na Wizkid. Abeg make una help us beg am, if we offend Wizkid make e forgive us. You no understand. He no dey look our face again but make baba help me because baba don help me before, they rip me but na after 6 days I see am collect.
“If dem no chop for your body you no go make am. Make Wizkid give us featuring na, wait we are saying Baba nla, tell baba to give us a feature. Baba has forgotten about Fuji, he doesn’t sing Fuji anymore. Na Wizkid song I dey hear, na Wizkid album I dey use write music. Make baba sing story song for us, E don tey wey he talk about trenches. Make baba remember us, make e remember where he dey come from. You want make baba fall, them hate am. Them no love Wizkid, see where he dey now. Them no love burna boy see where he dey now. This Nigeria na we dey kill ourselves. We no love each other.”
Peoplesmind