Popular on-air personality, Chinedu Ani aka Nedu has argued every girl who’s a member of the choir should be ‘dreaded’.
He implied they were not the good and godly girls they seem to look like in a chat on Naija FM’s ‘Across the Bridge’.
He recounted how a friend dissuaded him from following through with his plans to engage a sister in the choir who he thought was a virgin but was reportedly engaging in coitus in church during all-night rehearsals.
Expressing himself in Pidgin English, Nedu said: “I say I been wan engage the girl. E say why? Say him just gimme make I chop naw.
“Naim I say no o! Say the girl na virgin e never chop… E shout! E say which virgin? E say sometimes…..make we no shout so that people wey dey outside no go hear.
“E say sometimes, say dem go dey all night rehearsal, those our all night rehearsals. Say dem go dey stage. Say the girl, e get one guy wey dey always follow back come see the girl. Say the girl, dem go dey for that sound side for back, back.
“Say sometimes dem go dey hear uh.. hey.. (moaning sounds). Say him go dey hear uh.. hey….sometimes if e near dem say him go hear (the same moaning sounds but much louder). Say na that one naim be virgin?
“I say my brother, na wetin dem tell me o! Say e good say I comot o! Make I no talk other stories o! Na off mic I go drop the remaining ones.
He continued: “My brother, fear every girl wey dey choir. Hmmm…eh! No!! Every girl wey dey choir, fear them. But some are wonderful. No, but there are sisters that are very very wonderful.
One of the hosts said; “You know say this thing wey we just talk now. This Sunday, some people wey dey listen, if the choir for that church dey sing; na so dem go just dey look dem.
“Dem go dey reason say, ‘I wonder which of these sisters dem been dey talk about.’”
Peoplesmind